Indigenous award winning Multi Talented Music group The Gratitude, A 13-member faction (Which involves Singers, rappers and instrumentalists) of Coza‘s Music department releases first single Oh Ya Love off her forthcoming album.
The grandiloquent music group has always had the flair for stretching herself beyond the mediocre norm of Gospel music and has never dwindled in being a remarkable blessing to the world at large.
“Oh Your Love” is a beautiful highlife song that will keep you moving from side to side as you hum along the sweet melody of the song with a big smile on your face. Indeed, we would have expected nothing less.
In a time when there’s so much hate and disappointments, The Gratitude are stepping out to remind us that there’s so much love to receive from the One true Lover, Jesus. Sure can’t wait for the next single already.
Dem dey ask me sey How e’ take happun I tell them duro! Shebi you wan hear my full story, duro! This boy you know before Dem don write me off like sey I nor dey book again.. eh ehn.. Dem carry me go back you carry me, carry me go front Dem carry me go ground you carry me, carry me go up oh Dem carry me go back You carry me, carry me go front Dem carry me go ground You carry me, carry me go up oh..
Woju Woju your love dey do them Woju Twinkle twinkle twinkle (you twinkle me like your superstar) I feel the butterfly in my belle You carry me on your wings Say make I no waka with my lege Oti she oo
(Chorus) Oh your love Oh your love Oh your love Oh your love
My mama tell me say Make i no fall in love ( fall in love oh) My papa tell me say Make i no fall in love (fall in love) But as i see your love I know that love is real I gat to let them know (let them know) I never see this love I never see this kind of love (before) You show me plenty love You show me plenty ogbonge love (ahaan!)
Chorus Oh your love Oh your love Oh your love Oh your love
No be lie no be joke I dey gyrate Na favor just dey follow me Everyday, everywhere I dey celebertae, leave am I like am like that Oya dey can say anything Excess love dey worry me Amazing blessing dey follow me Plenty goodies for me daily Olisa daluo daluo daluo na nke I mere eme (Olisa daluo daluo daluo na nke I mere eme ) Na this kind love dey make me go
Pampararampa
Oh your love Oh your love Oh your love Oh your love